TEKSTESHQIP

Dea Strica
No Dey
Lyrics
(Feat. Kizzybeat)

Say she no Dey for that life
Say she no Dey for a life wey badman
cannot get a meal for night
Baby no Dey for that life eh eh eh
Say she no do this things again
She no drink garri again ooo
She wan chop sharwama
She no Dey for that life again

She say she no Dey for that life
Say she wants this and she wants that ooo
Say she no Dey for that life
She says she wants cars and she wants house oo
Ohema no Dey for that life
Say she wants Designers and fine fine shoes all days of her life
Ohema wan dey for that life

Say she wan go away oo
Say she wan go away
Ohema wan go away ooo
Say she wan go away
Abeg u make u no go away

Aha,
You see me with ya,
with ya, with ya,
with ya boy now
Come a little closer, come a little closer
You know you lost him, so sad

He got a girl now,
That knows his worth how
Heee-hey
The real love has no fee

He's lovin me, he's lovin me
He's lovin me, he's lovin me

Giving me light